Tupi Runo - Orere Ijesu

Music 5 years ago

Tupi Runo - Orere Ijesu

Orere Ijesu is a song birthed from an angry heart seeing how the devil is manipulating things, inflicting children of God with different diseases, setbacks and different challenges after Jesus paid the price on Calvary tree and gave us the victory.

Intro
All the powers wey dey for this area wey dey form boss
Oya park well, Jesus the real Boss don show

Chorus
Onoworerena orereIjesu
Onowomamena omame Ijesu
Onowakpomena Akpome IJesu
Taloni adugboyin adugboyin ti Jesu
Taloni aratemi aratemi ti Jesu
Taloni ayemi Ayeyin ti Jesu
Jesus paid the price on calvarys tree for me
He gave me power to defeat all the enemies
No matter what comes my way i will crush you down oo
Bcos my victo-ry in Christ is sure
Onoworerena orereIjesu
Onowomamena omame Ijesu
Onowakpomena Akpome IJesu
Taloni adugboyin adugboyin ti Jesu
Taloni aratemi aratemi ti Jesu
Taloni ayemi Ayeyin ti Jesu
Sickness o you dey form Boss
Poverty you dey form Boss
Setback o you dey form Boss
Untimely death you dey form boss
Witches and wizard dey form Boss
Failure o you dey form Boss
All of una dey form boss una no reach for the matter
Onoworerena orereIjesu
Onowomamena omame Ijesu
Onowakpomena Akpome IJesu
Taloni adugboyin adugboyin ti Jesu
Taloni aratemi aratemi ti Jesu
Taloni ayemi Ayeyin ti Jesu
Eoooo Eledumare is my defender eeoooo all this powers all of them na tata
Nothing come out o baba no where dem reach
I no come know why all of them dey form boss
I am wondering this stuff is so suprising
Dem no even reach keke why dem come dey form boss
See the good thing is they cannot do anything to me or try to stop my melody my bills he paid on calvary i will be steady getting my salary poverty can never over power me and no sickness can never over power me over me
Sickess o park and go you no get power over me
Barreness park and go you no get power over me
Failure park and go you no get power over me
I say poverty make you park dey go you no get power over me
What of stagnancy make you park dey go
You no get power over me ee
Onoworerena orereIjesu
Onowomamena omame Ijesu
Onowakpomena Akpome IJesu
Taloni adugboyin adugboyin ti Jesu
Taloni aratemi aratemi ti Jesu
Taloni ayemi Ayeyin ti Jesu 2x
Musical interlude
Artiste: Tupi Runo
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Blessing N. Ebo – Ijesu We No Gie Me Dokpowen
Music | 2 years ago

Blessing N. Ebo – Ijesu We No Gie Me Dokpowen

Tupi Runo - Papa God (Remix) Ft. Akpororo
music | 4 years ago

Tupi Runo - Papa God (Remix) Ft. Akpororo

Tupi Runo - Magi (Ft. Samsong)
music | 6 years ago

Tupi Runo - Magi (Ft. Samsong)