PAPA - OGA THOMAS FT. SELEBOBO [PROD BY SELEBOBO] + Lyrics

Music 9 years ago

PAPA - OGA THOMAS FT. SELEBOBO [PROD BY SELEBOBO] + Lyrics

Papa aka Miss P is a Singer, Model and Actress, and shes back again with another Banging Single, titled ”OGA THOMAS” featuring Selebobo and also Produced By Selebobo, The Song is A feel Good song, that will rock any dance floor, Selebobo blessed the beat with his usual flavour, and Papa did justice to the hook and verses, enough said already, download and listen, then comment and share…

INTRO
Papa
My name na Papa
I no get wahala
Selebobo
Kili benu wata dinma
Selebobo on the beat

CHORUS
Oga Thomas..
Thomas ah
Thomas
Wetin you dey do for my domot..
Domot ah
Domot
Oya shine your torch make we comot..oh oh oh oh
Groove me and you oko bimos
We go follow by fire by force uh eh
Oya lekwanu Thomas uh ah ah
Kiliwenu Thomas..oh oh
Make you no doubt e Thomas..hahaha
You be chairman no be for mouth
Chairman chairman do something Thomas…..

VERSE 1
Oya lekwanu Thomas
Wetin you get for us
You say anything you want
Me I say yes ofcourse
Anytime wey we comot.. Comot
Nasoso horse course..horse course oo
Biko walk e you comot
Like say you no get e remorse
Me and you go relate oh….
Naso e be no be fake oh….
From the left to the right no debate oh….
Shake your body no mistake oh
Thomas…..

CHORUS
Oga Thomas..
Thomas ah
Thomas
Wetin you dey do for my domot..
Domot ah
Domot
Oya shine your torch make we comot..oh oh oh oh
Groove me and you oko bimos
We go follow by fire by force uh eh
Oya lekwanu Thomas uh ah ah
Kiliwenu Thomas..oh oh
Make you no doubt e Thomas..hahaha
You be chairman no be for mouth
Chairman chairman do something Thomas…

[ads3]

VERSE 2
Selebobo
Kili benu wata dinma
Nene benu watakwoto..chikom
Kili benu ifedinma
Why I no go take am for a dinner
You follow me for a dinner
I buy you anything you wanna
I buy you Dolce and Gabana
If you be my Seraphina..chikom
Me and you don comot
Everybody head don comot
Nwa bone abacha borabo..Darling oh..
I like the way you dance oga Thomas
You make me want to ask for more
I go carry you straight to my domot
Selebobo bobo Thomas

CHORUS
Oga Thomas..
Thomas ah
Thomas
Wetin you dey do for my domot..
Domot ah
Domot
Oya shine your torch make we comot..oh oh oh oh
Groove me and you oko bimos
We go follow by fire by force uh eh
Oya lekwanu Thomas uh ah ah
Kiliwenu Thomas..oh oh
Make you no doubt e Thomas..hahaha
You be chairman no be for mouth
Chairman chairman do something Thomas…..

BRIDGE
Me and you go relate oh….
Naso e be no be fake oh….
From the left to the right no debate oh….
Shake your body no mistake oh
Thomas…..

OUTRO
My name na papa
I no get wahala…..
Artiste: PAPA
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Hloni L MusiQue – Appreciation Mix (100% Prod Mix)
Music | 3 weeks ago

Hloni L MusiQue – Appreciation Mix (100% Prod Mix)

Ukela Prince – You Are God (Bigger) ft Papa K and Deola
Music | 1 month ago

Ukela Prince – You Are God (Bigger) ft Papa K and Deola

Thomas Rza ft Base mzansi, Le Sax & Hlonivic – Sibusise
Music | 1 month ago

Thomas Rza ft Base mzansi, Le Sax & Hlonivic – Sibusise

Selebobo – Flex
Music | 2 months ago

Selebobo – Flex