Burna Boy - Anybody

Music 4 years ago

Burna Boy - Anybody

Award winning Nigerian AfroBeats singer Burna Boy makes a return after the massive success of Dangote as he drops off another hit track he titles Anybody.

[Intro]
Ahnn,
Ahnnn,
Ahnnn
Gbese!
Ahn,
Ahn,


[Verse 1]
I Don Charge My Energy
I No Get Time For No Enemy
To ri pe won Le tomi
Nothing Wey Person Never See
Omo Nothing Wey Never See
Forget, I Say Fashi


[Pre-Chorus]
Money Soon Expecting
Je ki awon padi e jen’be
I Dey Kaku Dey Gbese
Jejeli Jeje jeje
I Been Dey Answer Them Yes Sir
Now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
Respect Is Reciprocal
Even Though Una Know Say I Special


[Chorus]
Anybody Wey No Want To Soji
Anybody Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Ahnn
Nack Am Something
To Ba Ta Fele Fele
Nack Am Something

[Verse 2]
You Won Chop But You Never Work
Shey Na Because Me Sef I Never Talk
I Dey Look You Dey Laugh You Gon, Gon Gon, Gidi GonGonGon
I Sha Know Say The Time Go Come
Omo I Know Say The Time Go Come
Wey You No Go Fit Lie No More
Omo Omo, Life Na Turn By Turn
Whether You Like Or Not
To ba ginger me Gbes’kele Go Boast
Say ki’gbe je ko’gbo


[Chorus]
Anybody Wey No Want To Soji
Anybody Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Ahnn
Nack Am Something
To Ba Ta Fele Fele
Nack Am Something


[Pre-Chorus]
Money Soon Expecting
Je ki awon padi e jen’be
I Dey Kaku Dey Gbese
Jejeli Jeje jeje
I Been Dey Answer Them Yes Sir
Now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
Respect Is Reciprocal
Even Though Una Know Say I Special


[Chorus]
Anybody Wey No Want To Soji
Anybody Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Ahnn
Nack Am Something
To Ba Ta Fele Fele
Nack Am Something
Gbese!


[Outro]
Eni to ba ta Felefele
(Eni to ba ta Felefele, La i’go lo’ri)
Eni to ba ta Felefele
(Eni to ba ta Felefele, La i’go lo’ri)
Eni to ba ta Felefele
(Eni to ba ta Felefele, La i’go lo’ri)…
Artiste: Burna Boy
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Previous Track In Album

Burna Boy - Dangote (Prod. By Kel P)

Next Track In Album

Burna Boy - Pull Up

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Chlöe – Boy Bye
Music | 6 days ago

Chlöe – Boy Bye

Burna Boy – Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Amapiano Mix) ft. Major League DJz
Music | 2 weeks ago

Burna Boy – Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Amapiano Mix) ft. Major League DJz

Burna Boy – Tested, Approved & Trusted ft. Prince Swanny
Music | 2 weeks ago

Burna Boy – Tested, Approved & Trusted ft. Prince Swanny

Khanyisa – My Boy Ft. DJ Maphorisa, Xduppy & KMAT
Music | 3 weeks ago

Khanyisa – My Boy Ft. DJ Maphorisa, Xduppy & KMAT