We respect removal of infringing files, contact us.
We'll also appreciate any support from our fans, do well to donate to us, Thanks.

Ivd - Bolanle ft Zlatan

Music 4 years ago

Download Ivd latest single titled Bolanle ft Zlatan mp3. Share and enjoy

Stream and listen below..

Intro

Ibile
Phantom
Ayiii (Jo’mo)
Kapaichumarimarichupaco
Pepper dem (Omo wobe, omo wobe)
Pepper dem o (Handkerchief eh da)
Jo’mo Ibile

Verse 1

Bolanle getti boyfriend (boyfriend)
Wey dey misbehave (misbehave)
She getti boyfriend
Wey no like to spend o (Ayiii)
She getti boyfriend (boyfriend)
E too dey kaku (E too dey kaku)
She getti boyfriend
Omo Ijebu (Ayiii, Jo’mo)
She enter her DM
She see Omope
Omope folahan Bolanle
Bolanle sope o (o sope)
She enter her DM
O ro’mo better o
Bo sinu Chevrolet baby,
Abi o fe fi esee shaa oo

Chorus

Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Who no like better thing
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Who no like better thing (Pepper dem)
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Ibile

Verse 2

All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person
Wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To gba ri Bolanle ni si
oloun oti change gbogbo caucus

Chorus

Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Pepper dem
Bolanle dem o
(Pepper dem, Bolanle dem o)
Who no like better thing
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Who no like better thing (Pepper dem)
Ayyyyyy ayy
Who no like better thing
Ahhh ah
Bolanle like better thing
Ayyyyiiii
She too like better thing
Ibile


Be the first to comment...
Related music
Ayox Ft. Zlatan — Walking Dead
Music | 1 week ago

Ayox Ft. Zlatan — Walking Dead

May Owoyele ft. Zlatan – Sound God
Music | 1 month ago

May Owoyele ft. Zlatan – Sound God

Davolee ft. Zlatan – West Africa Time
Music | 1 month ago

Davolee ft. Zlatan – West Africa Time

Kashcoming – How Low (Remix) ft. Zlatan & Rayvanny
Music | 2 months ago

Kashcoming – How Low (Remix) ft. Zlatan & Rayvanny