Patoranking - Confirm ft. Davido

Music 5 years ago

Patoranking - Confirm ft. Davido

Nigerian Dance-hall superstar, Patoranking drops his much anticipated single titled “Confirm“, featuring DMW Boss, Davido.

Patoranking and Davido vibes to the Mr Kamera produced banger an impressive follow-up to the single “Everyday”.

Patoranking builds up his forthcoming sophomore album ‘Wilmer‘, expected in few weeks.

Listen, download and share your thoughts below.

[Intro]
Shekpe
Baddest
World best
[Patoranking]
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
As I wake this morning
The first thing wey come my mind
Na how to make this money
As I wake this morning
I tell myself say omo na to make this money
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Confirm
Market woman, Confirm
Danfo driver, Confirm
Everybody, Confirm o
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba God answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh


[Davido]
Shekpe
My wire no dey ever get dull season
My accountant always calling me
But my eye e dey your body yea
Oh eh
Omalicha give me something
As Jamaica no gree for me
But Anita don plan konji for me
But no oh
Shey you no dey look the man, look the man
The designer fit the man, look the brand
No be China, 150 grand, on my hand
This is shower, I said Don Perion
Me, I no dey ever dey worry
Na my God dey provide this money
Omo na why I dey dash this money
Honey
Ganish master confirm
Freeway self dey confirm
Adeleke money confirm
Naija people confirm
Galaxy is confirm
Osun money confirm
Confirm


[Patoranking]
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
L-O-V-E
I Love this, I love this life
I Love eeh, I Love this
Shekpe
Rade give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Baba give me this money
Cause this people dem dey do wetin funny
Aye Aye Aye Aye
Baba answer my prayer eeh
Aye Aye Aye
Oluwa come answer my prayer eeh
Confirmation season, confirm
Oil and gas we confirm
Plenty money, confirm
Higher higher, confirm, eehh
Artiste: Patoranking
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Next Track In Album

Patoranking - Lenge Lenge (Prod. By DJ Coublon)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Davido & Lila Iké - Flex My Soul (Billboard Live)
Music | 3 weeks ago

Davido & Lila Iké - Flex My Soul (Billboard Live)

Timi Dakolo ft Patoranking – Na So E Be
Music | 2 months ago

Timi Dakolo ft Patoranking – Na So E Be

Teejay ft Davido – Drift (Remix)
Music | 4 months ago

Teejay ft Davido – Drift (Remix)

Teejay Ft. Davido – Drift (Remix)
Music | 4 months ago

Teejay Ft. Davido – Drift (Remix)