Dremo - Dapada ft. Mayorkun

Music 5 years ago

Dremo - Dapada ft. Mayorkun

Dremo finally drop his anticipated ”CODENAME”EP, here’s “Dapada” by Dremo featuring Mayorkun.


DAPADA is the fifth song of the EP.

[Intro]
Ponponpon kiri pon
Ponponpon kiri pon
Hiya!
Ponponpon kiri pon
How many years e go take till you blow oh
Pon kiri Ponponpon
Pastor! i-i-in the beningin
Seven day fasting

[Hook – Mayorkun]
Emi l’omo t’on bere, t’on bere
Won ni mo kuru bi egbere, bi egbere
Won no more yawere bi dere, Denrele o
But I dey voice anything oya k’elo bere
Emi l’omo t’on bere, t’on bere
Won ni mo kuru bi egbere, bi egbere
Won no more yawere bi dere, Denrele o
But I dey voice anything oya k’elo bere

[Verse 1 – Dremo]
Codename!
No go misperform, ogbeni dapada
No need jersey before i ball on their father
Baby boy shitting on y’all ejo diaper da
Going ten times harder than your favorite rapper
Uhn! Dey don dey fine person wey no lost
Bros [?] Oga boss, only God is bigger than us
[?] to endorse, I be the head, you be the tail
Trust I don’t gat sauce coin to prove their point
Oya dapada dapada dapada dapada
Even if Na campala still looking dapper pra pra
Them no fit touch me I’m magic, abracadabra, odeshi, isakaba!
Dapada dapada da
Came with her man but ended up at the front seat of my car
You know ain’t nobody badder, I say nobody badder
Girls that climb the ladder from Okada to [?]

[Chorus]
Oya dapada dapada dapada
Oya dapada dapada dapada dapada dapada
Oya dapada dapada dapada dapada dapada
Oya dapada dapada dapada

[Verse 2 – Mayorkun]
Gold chain pelu Gucci
They wanna be me when they see me
Emi lagada pelu fuji o
Eba Ibo and egusi
No form you dey feel me
I know you want form you dey feel me
I no dey like girls wey dey Jonzer me o
And if I call you come you go come quick
I no go retire, I never give you finish you say you tire
I no go retire, you collide with all your friends e wa lo conspire
I no go retire, you collide with all your friends e wa lo conspire
Dapada, Pon kiri Ponponpon
Pastor! i-i-in the beningin

[Chorus]
Oya dapada dapada dapada
Oya dapada dapada dapada dapada dapada
Oya dapada dapada dapada dapada dapada
Oya dapada dapada dapada

[Hook – Mayorkun]
Emi l’omo t’on bere, t’on bere
Won ni mo kuru bi egbere, bi egbere
Won no more yawere bi dere, Denrele o
But I dey voice anything oya k’elo bere
Emi l’omo t’on bere, t’on bere
Won ni mo kuru bi egbere, bi egbere
Won no more yawere bi dere, Denrele o
But I dey voice anything oya k’elo bere

[Chorus]
Oya dapada dapada dapada
Oya dapada dapada dapada dapada dapada
Oya dapada dapada dapada dapada dapada
Oya dapada dapada dapada dapada

[Outro]
Pon kiri Ponponpon
How many years e go take till you blow o
Artiste: Dremo
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Next Track In Album

Dremo - Hey Ma Ft. Simi

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Rotimi – Sade ft. Mayorkun & Nasty C
Music | 1 month ago

Rotimi – Sade ft. Mayorkun & Nasty C

Dremo – Love Me Back ft. Musgan
Music | 1 month ago

Dremo – Love Me Back ft. Musgan

Idowest Ft. Dremo – 100 Billion Dollar
Music | 2 months ago

Idowest Ft. Dremo – 100 Billion Dollar

Dremo – Pressure ft. DanDizzy
Music | 2 months ago

Dremo – Pressure ft. DanDizzy