Brymo - Patience and Goodluck

Music 6 years ago

Brymo - Patience and Goodluck

Off Brymo newly released sixth studio Album “Oso” here is a track titled “Patience and Goodluck” by Brymo.

if you get drunk he go be like say you don't know enough
and if you smoke grass he go be like say you won know alot.
But I know something wey you know no at all.
say to take time you go make time I talk am before before
Some people know say
Say the drug for sorrow na attitude
If you wait You go soon find out say
Goodtimes go come around again
Patience and Goodluck
Dem dey close like hair and skin
If you love somebody
Only to find say you no love them again
And the fire wey dey burn don quench
You no feel am again
Well me I know say the passion wey die
Fit to rise again
To take time, you go make time
I dey talk am again and again
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find out say
Good things go come
And here to stay

Patience and Goodluck
Dem dey close like hair and skin
Some people talk say
Say to wait, na a waste, na pain
If you try you go soon find out say
Good times go come around again
Artiste: Brymo
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Next Track In Album

Brymo - Ba Nuso

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Brymo – The Day Entropy Died – Sweet Baby Jewel
Music | 4 months ago

Brymo – The Day Entropy Died – Sweet Baby Jewel

Brymo – Truth Is the New Cool – This Man
Music | 4 months ago

Brymo – Truth Is the New Cool – This Man

Brymo – Schadenfreude – Narcissists & Pricks
Music | 4 months ago

Brymo – Schadenfreude – Narcissists & Pricks

Brymo – Monster – Master
Music | 4 months ago

Brymo – Monster – Master