[Intro]
OBO.. Baddest
Shabba, mad for your body like, Shabba
Gum for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea
Baddest… baby
[Verse 1 – Davido]
You do my heart some kind way
Disobey the rule pass one way
Since I sabi you, I just dey discover your yanch
Shey i be like fool wey you wan play
Me and you mehn we don tey
You been know me when i never get alert
You’re so loveable, I’m in love with you
And i wanna change your life
My money Audible, money fall on you ten times
Mad for your body like…
[Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket
[Hook]
Cos I be humble nigga
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble nigga
Me I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket
[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea
[Verse 2 – Perruzi]
Shorty give me love like a love ray
She do me love like a one way
Shorty say she don’t wanna discover my heart
So so so, She do me right in a wrong way
Shorty run my heart like a runaway
Make a man wanna recover my heart
Indescribable.. You’re so loveable
And I hope you change your mind
I don’t play peekaboo
You’re not easy to find
Mad for your body like yeah
[Chorus]
Say she no go give me love
No go give me love wey I desire
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Say she no go give me kiss
No go give me kiss wey I deserve
Carry your kiss
Make you put your kiss for your pocket
[Hook]
Me I be humble nigga
I no dey like to buga
Carry your love oh
Make you put your love for your pocket
Me I be humble nigga
I no dey like to buga
Carry your kiss oh
Make you put your kiss for your pocket
[Bridge]
Shabba, mad for your body like, Shabba
Craze for your body like, Shabba
Me I run for your body like, Yea
Aye, Shabba, mad for your body like, Shabba
Run for your body like, Shabba
Me I craze for your body like, Yea
[Outro]
This kind love.. e dey
Do me some thing
Girl I’ve been here before
This kind love.. e dey
Tell me some thing
Wey them never tell me before
Me i be confirm nigher
They say i like to buga
But I’m just living my life now
Me ama sharp nigher
No be say i like to buga
Mad for your body like yeah
Shabba, mad for your body like, Shabba
Move for your body like, Shabba
Whine for my nigher like, shabba